ABA World
ABA WORLDAutism help for the whole world

Free Autism Support for Parents, for Pidgin

How you fit help your pikin for house.

Watch all the videos for YouTube, the Pidgin playlist Download the flyer make you share am send am give parents for WhatsApp

Thank you to

Emmanuel Ikechukwu (Sino)

Emmanuel Ikechukwu is Principal Admin Officer at the Standards Organisation of Nigeria. He implements ISO 9001 quality management systems and audits ISO 14001 environmental management systems. He holds an MBA and a sociology degree from Enugu State University of Science and Technology, and he works in entertainment and content creation outside the office. He volunteers with ABA World as an Autism Ally.

If you wan support this series, abeg consider to donate. No amount small. E dey help us keep the work we dey do, because we no dey collect goment money or grant.

Donate

If you be organisation wey wan work with us or support this work, write loukia@abaworld.org.

If any word for this page no correct, abeg write us. info@abaworld.org